
Watch
How juju take trap you?
Inside dis video, six Naija women wen don escape ashawo work for Italy explain how dem take swear oath for Naija say dem no go run away from di job way dem go give dem for Europe, and promise say dem go pay back di money wey dem take transport dem reach europe. Since wey dem promise dem beta work for Europe, for their mind dem no see any problem with di oath.