
Watch
Joy's story: Fleeing insecurity and violence, ending up in slavery
Joy run comot for her village for Naija because of the constant violence and insecurity wey dey there. For inside city she con met one woman wey promise to take her to Europe to work as nursemaid, and she gladly accept. Dem be promise her say den go travu by plane, so di situation shock Joy when afta den don waka wella, she find herself for inside desert. Di woman tell her say den don reach Libya and di only option na to continue to travu, say she no get any choice.