Watch
Janet’s Story: Forced into ashawo through Voodoo
"E still cari me go another place where dem collet my pant, den con collect hair for my armpit, even for my private part. Dem say if I run comot dem go use di hair do something wen be say I go fit dey mad". Dem promise Janet job for South Africa but she end up inside ashawo work for Europe. Watch her story!